I no sabi wer dis idea come from, sey yu gat dumb down yor vocabulary wen yu dey speak or write Naija Pidgin. My guess be sey na becos most people dey use Naija Pidgin only as vernacular. Di amount of vocabulary wey yu need for everyday conversations no plenty like dat, and di grammatical […]
Month: March 2026
Categories
I dey double down on Naija Pidgin
Most indigenous Naija languages go disappear within di next few generations. No be doomer I be. I just dey extrapolate based on current trends. Like me, many young Nigerians no fit speak dia heritage language. Or dem fit speak am small but dem no déy fluent enough to pass am to di next generation. To […]