If yu ask di average Naija citizen wai dis country no dey work for dem, most likely dem go talk sey na awa leaders. Awa leaders corrupt. Dem déy selfish. Dem no get any vision for di country. Na only money dem want chop. Some Nigerians fit even talk sey na foreign influence. Neocolonialism. Di […]